Kunle Afod’s wife, Desola has been exposed for shielding and covering her husband’s numerous affairs with upcoming actresses.
According to Gistlover, Kunle Afod is a public toilet who is fond of sleeping with his film school students, which Desola is fully aware of.
The blogger also spilled on how Desola snatched Kunle Afod from her friend at a birthday party.
The post reads,
“I never reach Kunle turn this one don dey throw shade wos wos wobi. Rutu aboko ku je ki Ori eh kope (make your head correct) your husband na public toilet even worse than Itele and him go face him warrant. All these your local caption won’t make any difference. Olorun ngbo. You wey dey do like werey wan die there. No be second wife you be ni. No be queen Oluwa born first born ni. No be for birthday you jam kunle ni. Na your friend him toast na you jump go collect number as you wan sha famz oko celeb of pikin no meet itan. Pikin go meet aroba dodo. Shey jeje ooo. You are shielding a man sleeping with his student just to give them roles this kind woman if you born girl and kunle put prick for the girl yansh you go cover am iku loma pa together forever. No be you I get issue with na Kunle. Stop doing like a razzo. Must you always show the Omo mushin in you. Take time oooo (Gentle warning). I come in peace”.
C)50 MINDS BLOG